《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)》歌词

 2024-02-06  阅读 4  评论 0

摘要:FemiKuti-Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)文本歌词 歌词名称:Sorry Sorry歌手:Femi Kuti所属专辑:Best of Femi Kuti歌词编辑:offset:0Sorry Sorry -Femi KutiIf my eyes no decieve meAnd na true be things my ears dey hearPoliticians and soldiers make e meetin

FemiKuti-Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)文本歌词

歌词名称:Sorry Sorry
歌手:Femi Kuti
所属专辑:Best of Femi Kuti
歌词编辑:
offset:0
Sorry Sorry -Femi Kuti

If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair

Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we never get decided
Look my friends

Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different from the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o

FemiKuti-Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)LRC歌词

[ti:Sorry Sorry]
[ar:Femi Kuti]
[al:Best of Femi Kuti]
[by:]
[offset:0]
[00:00.90]Sorry Sorry -Femi Kuti
[00:01.96]
[02:16.03]If my eyes no decieve me
[02:20.36]And na true be things my ears dey hear
[02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting
[02:29.80]Our country dem wan repair
[02:31.50]
[02:34.61]Dem dey make like say
[02:36.99]Dem know o know
[02:39.54]Say na dem a spoil our country so
[02:44.22]As dem dey dabaru am dey o
[02:48.98]Na so my people dey follow o o
[02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:03.60]Sorry sorry o
[03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:13.34]Sorry sorry o
[03:15.52]As we [never get decided]
[03:17.76]Look my friends
[03:22.29]
[03:23.48]Dem no like to hear word
[03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies
[03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go
[03:37.47]Dey fight for other people
[03:39.71]Wey spoil Nigeria so
[03:42.36]These politicians and soldiers
[03:44.68]Dem be one and the same
[03:47.02]No one different [from] the other
[03:49.70]My people no wan know
[03:51.71]But with kind of leaders
[03:54.21]Africa no get hope
[03:56.67]Africans will suffer
[03:57.54]We go suffer reach our bone
[03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o
[04:03.26]Sorry sorry o
[04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa
[04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o

版权声明:xxxxxxxxx;

原文链接:https://lecms.nxtedu.cn/gecidaquan/334254.html

标签:femikuti

发表评论:

验证码

关于我们
lecms主程序为免费提供使用,使用者不得将本系统应用于任何形式的非法用途,由此产生的一切法律风险,需由使用者自行承担,与本站和开发者无关。一旦使用lecms,表示您即承认您已阅读、理解并同意受此条款的约束,并遵守所有相应法律和法规。
联系方式
电话:
地址:广东省中山市
Email:admin@qq.com
注册登录
注册帐号
登录帐号

Copyright © 2022 LECMS Inc. 保留所有权利。 Powered by LECMS 3.0.3

页面耗时0.0114秒, 内存占用327.98 KB, 访问数据库17次